NewStats: 3,263,793 , 8,181,418 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 11:01 PM 436e5j6n613r |
(1) (10) (of 34 pages)
![]() |
Nawa ooo. Nigeria is just the theatre of the absurd. The governor is just spewing thrash like say he noor get sense. Too much talk with little sense. They are just pouring money into the pockets of their acolytes disguised as contractors
11 Likes 2 Shares |
![]() |
Bro it's like you don't know these guys. Com Lekki see how dem dey break down 2 story building within 3 weeks as far dey dem don sniff enough Alabukun and other drugs cyberbro: |
![]() |
Na Iron condemn guys go dismantle the steel or concrete fence go sell am to companies wey dey sell iron rods. cyberbro: 2 Likes |
![]() |
Don't mind these guys, most of them noor really get sense. No matter how he spins this, he is at fault for this accident cuz he rammed into the truck from behind. If na other climes, calling this kind of attention unto himself for unsafe driving go lan am in court. Police go first issue am red paper , then probably investigate further if na alcohol or drugs-induced Sonnobax15: |
![]() |
And who told you that they both would still be in APC then; or that APC will be in existence as a party. Naija politicians wey be say na their stomach dey show where to go Difrent: |
![]() |
You might not possess the full knowledge of the structural works done as there are just pictures. I think the major volume of water might have been diverted, hence the way the reconstruction was done. But if it's just sand filling with these red mud, I believe the lasting solution has not been found for the perennial problem EponObi: 4 Likes |
![]() |
I swear. Na from time immemorial. Me and am been getting physical fight for school that year But the guy sound sha albeit his stuttering voice Judolisco: 1 Like |
![]() |
Pele ti e 2mch: |
![]() |
Naso Naija girls dey do ashaawo work for Dubai still get fiancΓ© wey dey sleep in the same bed after many rigourous rounds with strangers
10 Likes |
![]() |
Make he no go use lies destroy inn case ooo. One is always tempted to add some jara in issues like this but court matters dey turn on inn head with propped up lies
6 Likes |
![]() |
These copy and paste people suppose dey reach through at times. Man U that has been on downward spiral since January is normal resurgent. Na wa ooo. Abi Everton that are comfortably saved is now relegated. Supersport suppose sack that journalist and the OP should be banned also . Lol
11 Likes 2 Shares |
![]() |
Way to go. But folks around that axis should brace up for gridlock. So plan ahead
|
![]() |
It's better to avoid the guy. Small time he high finish now, Inn go begin dey insult Burna. Na just for entertainment dude, not to be really associated with deeply
8 Likes |
![]() |
This useless team don beat 3 wannabe or dysfunctional teams this season and dem don feel fly. I go oppose dem till the end or swallow bitter π. We will keep watching this space
1 Like |
![]() |
This Lienus just open mouth dey run am like diarrhoea. Even if you arrested people, you must let it remain covert instead telling us your modus operandi. Idiot
2 Likes |
![]() |
![]() |
Our agencies are more disposed to punitive measures than prevention cuz of corruption. Nigerians are 99% corrupt 2 Likes |
![]() |
That might be better ooo but some gen dey chop like 6 litres per hour or more Skydivine: |
![]() |
Biofil84: |
![]() |
Nigeria noor dey this rugby thing at all. Football sef, small legs dey shake
|
![]() |
Na civil servants dey finish this country before politicians. Dem dey move money abeg
16 Likes 2 Shares |
![]() |
They are bringing this yeye woman into people's consciousness for click baits again. Nonsense upon ingredients
7 Likes |
![]() |
The contractor even still dey do Yanga untop. E go shock how much the contractor got from the contract sum. 50% likely don Waka
1 Like |
![]() |
A lot of kids that have been fed with bile of distorted history across all ethnic groups are too many on Nairaland. It's a pity Seun and his guys have not found a way to root out tribal slurs and all that
|
![]() |
If these Herdsmen issues are not dealt with holistically, they will boomerang and turn into a whole conflagration. A word is enough for the wise
4 Likes |
![]() |
May her soul rest in peace. But all these politicians have laid down dominance for their future generations. See this lady marrying a billionaire son while serving as special adviser even after her papa don on. Make una no use una head dey chop crumbs and detty droppings while they are feeding fat 1 Like |
![]() |
This loud-mouthed terrorist Na Inn dem dey give important appointment like day. Nawa oo
|
![]() |
The suspect sef noor look like say Inn dey all right. Might be battling mental illness
17 Likes |
![]() |
You are madt aswear π€£πππ fuckingAyaya: 4 Likes |
![]() |
WriterNig vs Botragelad. Another installment of their unending bad news /Israel vs Russia
|
![]() |
The guy just wan type anything to justify first page commentary. Noor mind am Malikdking: 1 Like |
(1) (10) (of 34 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |