NewStats: 3,265,373 , 8,186,559 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 05:14 PM 264486n613r |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1091574 Views)
Uzomacharles: 10:27am On Jan 13, 2023 |
Sonnick: you wan serve two masters at the same time? |
donttryme: 10:28am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:Boss, i always win your giveaway but somehow, i will not get the funds. me today boss. |
activities2: 10:28am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:Boss abeg my drop 2 Likes |
Sonnick(m): 10:29am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:if I dey use eseka12 games do rollover, after editing and flexing why not? Life will be good to us all |
benedictilemona(m): 10:29am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:abeg mak una dey drop game,even na 200 mak i put..man broke die |
donttryme: 10:30am On Jan 13, 2023 |
Uzomacharles:No. Is pure greed. He should allow others to get something no be only him dey trenches |
Samueltemi337(m): 10:31am On Jan 13, 2023 |
What a life ![]() |
Wanbissaka: 10:32am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:make i drop my sporty id boss? 9137408.742. with faith boss
|
recieve(m): 10:33am On Jan 13, 2023 |
recieve:Djreloaded answer my call |
Tk4all(m): 10:33am On Jan 13, 2023 |
Samueltemi337:I no de understand you again o Shey you wan follow chop money wey dem scam other people? |
Samueltemi337(m): 10:34am On Jan 13, 2023 |
Tk4all:who cares |
Tk4all(m): 10:35am On Jan 13, 2023 |
donttryme:Na email you go drop again las las Bst |
eseka12(m): 10:37am On Jan 13, 2023 |
Over 230k odds for dis weekend games bet9ja bookings, Remove, Divide and Edit to ur taste, u can also play 5 odds, 10 odds etc. if u don't know how to divide, u can do it exactly d way I divided it by time, and if u have a stake power like me, u can also divide it by leagues.... STAKE WHAT U CAN AFFORD TO LOSE 3CMNHCH Saturday Games 3CMPVRD Sunday games 3CMMSDW All Weekend Games Division by Timing 3CMNZLN 3CMP9CJ 3CMQBVT 3CMQKXJ 15 Likes 2 Shares |
Djreloaded(m): 10:38am On Jan 13, 2023 |
activities2:Done. Gamble responsibly.
|
Tk4all(m): 10:38am On Jan 13, 2023 |
Samueltemi337:I now understand why this country no go better anytime soon. see as you change goal post ontop 5h crumbs. Me still dey on my stand say the guy no legit. 1 Like |
Wanbissaka: 10:39am On Jan 13, 2023 |
Cc: Djreloaded Answer my call 9137408742. Sporty
|
Djreloaded(m): 10:39am On Jan 13, 2023 |
Tk4all:5h? ![]() Okay. |
activities2: 10:39am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:Omo thanks alot |
Samueltemi337(m): 10:40am On Jan 13, 2023 |
Tk4all:Na belle first o |
Djreloaded(m): 10:41am On Jan 13, 2023 |
donttryme:Sportybet ID |
skoIes001: 10:42am On Jan 13, 2023 |
israelp: Lol |
Sonnick(m): 10:42am On Jan 13, 2023 |
eseka12:God bless |
israelp(m): 10:43am On Jan 13, 2023 |
Samueltemi337:Jesu
|
Sonnick(m): 10:43am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:Sportybet. |
Tk4all(m): 10:43am On Jan 13, 2023 |
donttryme:what happened the other time you insulted the hell out me cos i warn you not to drop email? how much you come get? this bst no get small shame for im body. Even today you no go see shishi, continue to de insult your papa mate |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:44am On Jan 13, 2023 |
Anybody with sportybet version of Eseka game
|
stone350(m): 10:44am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded: Bros |
Lhimeet(m): 10:45am On Jan 13, 2023 |
...
|
recieve(m): 10:46am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:Boss I de beg you since morning, pls put something here 8071378425 sporty |
Tekahashi: 10:47am On Jan 13, 2023 |
Djreloaded:boss you've selected me before on some occasions but I've never received anything from you.. Abeg reason me today Tekahashi: |
donttryme: 10:48am On Jan 13, 2023 |
.
|
Uzomacharles: 10:49am On Jan 13, 2023 |
2023 SEE WETIN YOU DON CAUSE...... MAKE WE HUSTLE OOOO! GOD GO SEE US THROUGH 1 Like |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |