NewStats: 3,265,342 , 8,186,446 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 02:31 PM 1w193h6n613r |
(1) (10) (of 34 pages)
![]() |
ovoko!!! E don enta!! champions! Chapions! Ole! Ole! Ole!
|
![]() |
Oh! My real madrid will be champions tonight! Y nada mas!!!
|
![]() |
EarlRagnar2:amin amin amin amin ooo jesu!! |
![]() |
Expert17:postdigger to do your job that day.you dig. |
![]() |
seankafor:swallow am abeg. |
![]() |
afrodoc2:Lol..dokinta sir,i no follow for this side tackle oo. |
![]() |
afrodoc2:senior man which hand you dey use throw killer punch nah. |
![]() |
afrodoc2:that means you can comfortable use both. In my own case,if anything should happen to my right hand then i'm done for real because i can't hold neither biro nor spoon with my left hand talk more of throwing punches. |
![]() |
afrodoc2:I can't even attempt using my left hand while eating/writting.same thing with my right leg while playing footie |
![]() |
seankafor:so true. Dont take those banters too serious sha. |
![]() |
Amoto94:i follow for last born list. Make una dey pamper us jare. Pamcode,unlimited22,seankafor how una see am? 2 Likes 1 Share |
![]() |
Unlimited22:I was in jss1 in 007/008 |
![]() |
Ibime:same here sir. They call me one leged man over here at my club. |
![]() |
Lovelive:y nada mas |
![]() |
scylentstorm:hala madrid y nada mas. My love for real madrid is everlasting 1 Like |
![]() |
Miremoses1:thank you sir... Hala madrid |
![]() |
Hi madridstas is hazard injured please? I didn't see him at all on the squad list against getafe.
|
![]() |
OtemAtum:you are god among men sir. 2 Likes |
![]() |
airmark:Eggzatly |
![]() |
TIME FOR MORNING PRAYER. (grabs mic)Bretheren I said it that since we have a god in our midst,otematum no go shame us...lift up your hands and worship the name of otem.(in broda shaggi's voice)how excellent is your name otem!! How wonderfull is your name atum...oh atum!!!....pastor skimple sir lead us in prayer please. 2 Likes |
![]() |
LostAddict:i get you. Thanks brah. |
![]() |
[quote author=LostAddict post=91060958] Hmm, I would only say is best you avoid Nabels ![]() |
![]() |
LostAddict:But want to. Got something to tell me? |
![]() |
LostAddict:NOT YET |
![]() |
Op what do you know about nabelians(atabor)
|
![]() |
Aahn aahn!!! Today is match day and we have'nt seen any update or team news.go to man utd,barca and real madrid threads and see how they run things there. Even the beneficial things wey we dey learn from our senior men wey dey diaspora for free we no dey see read again because of these otelentu apostles wey dey form woke pas everybody for here.how will all these rubbish wey una dey talk bring sunday rice near my table or add 10kobo to my aza Here na sports section if una no go discuss sports or let senior men to dey teach us wetin go help us in life then make una kari this una yeye history book,holy book,art/literature book,revelation,supremacy battle go meet una god otelentu for religeon section jare.
3 Likes |
![]() |
seankafor:simple and short. Or take it to religon section. All these lenghty post filled with rubish and shalaye are not needed here. Someone is condeming preachers but time after time you keep forcing your beliefs and religious views on us(calling us names when we refuse to consume your shalaye)Mods please do your job 4 Likes 3 Shares |
![]() |
Fluidnal fc. Oooh!! Poor arsenal. See wetin una don turn,which one be fluid pattern again.
|
![]() |
Wait oo. How much una talk say una buy dis pepe sef... Must he dribble?
|
![]() |
Awww!! Beautifull wonders of the world. Oh lord!!! WTF are my a nigerian..
|
![]() |
MichaelBukamzy:I warned you guys earlier. Match never start una don dey talk prah prah prah prah like say spurs na enyimba.make una win this match oo if not dis place no go contain all of us |
(1) (10) (of 34 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 46 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |