NewStats: 3,263,697 , 8,181,057 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 11:12 AM 212u486n613r |
(1) (10) (of 82 pages)
![]() |
Mr OP make u no go carry suffering all in the name of waiting for u to finish ur academic exercise kpai person pikin oo😆😆... which one come be bear with u for four years?😂😂
1 Like |
![]() |
agulion:With Obi's beer🍺😆 1 Like |
![]() |
Bestwt001:I will have to look for ur post where u talked about equality when APC gave us the muslim-Muslim ticket, i pray i'd see one though. |
![]() |
gmo10:I know it's the traditional attire of the igede's but have you seen his daughter style of dressing to? |
![]() |
tuoyoojo:Kai brother, e be like na prof. You be for dis field oo😂😂 6 Likes |
![]() |
Peakdesign23:Dey play😎 1 Like |
![]() |
Nice one, at least e try some of these our politicians dem. But whatsup with his sense of dressing though?
7 Likes |
![]() |
Juliearth:Persons with this kinda mindset amaze me fr. |
![]() |
Pikin wey wan turn gay go still turn gay oo. This woke world has spoilt everything for us
4 Likes |
![]() |
Melezenawii:Elon musk is to Trump what Wike is to Tinubu..... Mr president should be very careful of Wike. |
![]() |
I've never liked these Chinese after that covid incident
11 Likes |
![]() |
So what would Northern Christians say? Take my state for example, my state is a Christian majority state but all ministers and other top position goes to the Muslims.
8 Likes |
![]() |
Sadly that's my state😢😢
4 Likes |
![]() |
helinues:This ur response show say you self dey see shege oo😂😂 |
![]() |
Mariangeles:At 24 i got married two yrs after graduating from the university and to be honest with you there was never a moment of regret, you know why? Becos family is ive and before graduating I've got a business which is raking in decent numbers💰 for me. If that young man is well set up, he won't regret nothing at all sister. 17 Likes 1 Share |
![]() |
I see Inter winning tonight..... PSG should try their luck next time.
1 Like |
![]() |
AntiChristian:Repent? When ur quran said dey are fighting for allah |
![]() |
shadrach77:This ur analogy just dey somehow oo @bolded😐😕 |
![]() |
WritterNg:Dem dey talk about Russia facing U.S alone you dey go bring china and India to body fight U.S😆😆 The way u dey reason sometimes enhh e dey weak me oo Wetin concern how big Russia is with modern warfare? With dis ur Russia propaganda wey u dey spread for here everyday so, i hope dem dey pay you? If not na f-up be daht oo |
![]() |
What is prof. Garba hamidu sharubutu doing on benue's slot? That name doesn't sounds like someone from benue state TBH Omor it's well oo . |
![]() |
I'm not a lover of boxers and my wife knows that....maybe I'm weird
|
![]() |
aribisala0:Haba wetin i do you now? Why u dey vex with me |
![]() |
Lol she felt cheated on😆 You dey play with Black mamba😂😂 1 Like |
![]() |
aribisala0:Hmmm i like what u said, being unapologetic but at thesame time u kind of sound harsh |
![]() |
Temp:I would prefer u did be chaaba, he's so generous😆😆 1 Like |
![]() |
fergie001:Oga seun welldone oo |
![]() |
Pristine664:Was dis picture before or after Leo XIV? |
![]() |
See as a whole Emir wife the stretch hand to shake someone (a male figure), but ex president buhari wife go dey do like say if she shake man she no go make heaven.
4 Likes |
![]() |
zeuss:It would have been the honorable thing to do but me and you know that won't work in dis part of the world.... we're alien to resignation/taking responsibilities 2 Likes |
(1) (10) (of 82 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |