NewStats: 3,264,426 , 8,183,704 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 04:51 AM 4274a6n613r |
(18) (of 232 pages)
![]() |
So what can I say? If she be kidnapper really, then she got served. For those of Una wey go attack me, just pray you or your loved ones don't get kidnapped. Just Pray. Kidnappers show no mercy. The favours has to be returned
2 Likes |
![]() |
Good. Una see y so many Nigerian men no dey commit to one woman, especially when they get money b4 marriage. Nigerian women are only loyal to rich guys.once u run broke and they become rich, its voala
1 Like 1 Share |
![]() |
Just see the see finish
3 Likes |
![]() |
Nothing wey no dey for Onitsha
33 Likes |
![]() |
And he hasn't been burned alive
|
![]() |
This one na Nigerian Jennifer Lopez
|
![]() |
GanagiBitrus:in military regime, all armed robbers Caught during operations were executed. It was the law. Civilian government changed it 3 Likes |
![]() |
Very foolish man. He will learn d hard way in no distant future.that woman will grow wings of an eagle and fly. Same way he cried now, he go take cry then.so since 2007 this woman no nack
6 Likes 1 Share |
![]() |
U will live forever
|
![]() |
West don cast
32 Likes 1 Share |
![]() |
Mugu must pay
|
![]() |
All for em selves, not for me.
|
![]() |
This is time to propose to wig we daughter. Being a qualified lawyer in an added advantage
|
![]() |
Abeg if u dey u.s no enter plane oh
46 Likes |
![]() |
Well, wey that guy on this forum wey say, if you know say u no marry ur wify as virgin, pls do DNA test on Una kids
2 Likes |
![]() |
When xtianity is controlled by psychologists people call pastors, men of gods/ gods of men, then it sure would
1 Like |
![]() |
Ah. E be like say na only achievement of APC be this
|
![]() |
High b.p for APC regime. 800% increase in prices of commodities. Smallest monthly wage for private work b4 APC, could buy 1 and half sack if caprice, now even minimum wage of federal government work can't buy 1 sack.just about 3 quarter. See the descent. Those wey their parents dey feed Naim dey apc
2 Likes |
![]() |
GeneralPula:Naim be say I wan kill his market |
![]() |
Female lions prefer to mate with males wey get black manes.it shows they are capable in every means. Same applies to female humans. See as she dey caress back of His neck, na to nack am and tie his Waist so he go Ice-Cream her in the heat of ecstacy. Meanwhile she knows e get wife oh.na her share of his wealth she wants. If same man na cleaner or security, the bitch for no know am at all
12 Likes 1 Share |
![]() |
One automatic customer for the funeral home. Secondly we men have to dey check our body regularly oh. This hustle and b. p wey dey follow am
1 Like |
![]() |
Na food go kill person. See wetin APC cause
7 Likes 1 Share |
![]() |
When u think say u don hear everything
|
![]() |
APC don finish Nigeria
|
![]() |
Trump my guy. Always hitting truth directly from the front without considering emotions of people
18 Likes 3 Shares |
![]() |
They have been released
|
![]() |
Their master don released them
|
![]() |
Na his Personal money e take do M? Wetin be our problems here in Africa? Go to Anambra you see people wearing shirt with inscription "solution is here" harassing people everywhere
3 Likes |
![]() |
Good riddance to bad rubbish.I also just learned that our guy Donald, has started taking steps in giving men 100% right to all assets they own b4 marriage in the event of divorce, so it is those assets acquired after marriage that are shared to the ex wife
1 Like |
![]() |
GhaliNaaba:to jam knock for your head is doing me 7 Likes 4 Shares |
![]() |
E get clients list wey e dey supply
2 Likes |
![]() |
Them no dey execute murderers and robbers again.I miss military justice
|
(18) (of 232 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |