NewStats: 3,265,381 , 8,186,569 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 05:35 PM e32j6n613r |
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion (10195181 Views)
Skimpledawg(m): 11:01pm On Jan 22, 2020 |
nitrogen:Una dey sabi fear here o. Mention the person na ![]() Dem go just dilute you to NO² |
Ibime(m): 11:01pm On Jan 22, 2020 |
Me, Unlimited22 and Skimpledawg at the front Our Arsenal padis Roland17 and Swishh at the back in red bandana The haters have arrived! [img]https://media1./images/6bb147a8429e511fc8b055db42006bbd/tenor.gif?itemid=5875235[/img] 33 Likes 3 Shares |
sapoyoro(m): 11:01pm On Jan 22, 2020 |
nitrogen:abegii |
Debroslink: 11:02pm On Jan 22, 2020 |
Unlimited22: Honestly, I don't know who is worse between those two clowns. I just wish La Roja the best in Euros. |
iPopAlomo(m): 11:02pm On Jan 22, 2020 |
If una draw this match... I no go troll... Cc: Lana1 |
nitrogen(m): 11:03pm On Jan 22, 2020 |
Burnley fans dey troll us.......singing Ole ole ole ole, nawa o!
|
Skimpledawg(m): 11:03pm On Jan 22, 2020 |
Ibime, wtf! ![]() Kai, I laughed real hard ![]() |
Roland17(m): 11:03pm On Jan 22, 2020 |
Ibime: Baba, kukuma kee me! |
NinjaMetahuman: 11:03pm On Jan 22, 2020 |
1 Like |
codedguy1(m): 11:04pm On Jan 22, 2020 |
BikeMan: 11:04pm On Jan 22, 2020 |
patrickmuf:Lana1 is truly a GOAT for comparing Ole with Lamps. But both of una, take am https://www.youtube.com/watch?v=3nhO6b1XD2s |
Unlimited22: 11:04pm On Jan 22, 2020 |
Ibime:Egbon mi!!!! Them go hear word!!!! |
Roland17(m): 11:05pm On Jan 22, 2020 |
At least Lana still has his GD trophy to hold on to.. ![]() 2 Likes |
BikeMan: 11:05pm On Jan 22, 2020 |
Chrisus:
|
diggz: 11:05pm On Jan 22, 2020 |
Lana1(m): 11:05pm On Jan 22, 2020 |
Fergieraww shey una still want De Gea? Pls. We've repaired our fax machine.
1 Like |
Lana1(m): 11:06pm On Jan 22, 2020 |
Roland17:10th place people are still talking? |
chrisley024(m): 11:07pm On Jan 22, 2020 |
The earlier they get two attacking players and make James and Perreira squad players, the better for them
1 Like |
Roland17(m): 11:07pm On Jan 22, 2020 |
NinjaMetahuman: We dey talk AWB own, you no see where James dey attempt leg over? That one nearly make vommit! 5 Likes |
BikeMan: 11:07pm On Jan 22, 2020 |
Lana1:Direct your tears and agony to the right channel https://www.youtube.com/watch?v=PIHROpDLIaI 2 Likes |
CapitalCee(m): 11:07pm On Jan 22, 2020 |
elampiro: True. But Rashford is clearly better than Martial. Stop the Martial love in and bias. The guy is a limited player |
Roland17(m): 11:07pm On Jan 22, 2020 |
Lana1: 1 Share |
diggz: 11:08pm On Jan 22, 2020 |
Ibime: https://www.youtube.com/watch?v=K42oOoTgwGw Pepper dem gang! 3 Likes |
sapoyoro(m): 11:09pm On Jan 22, 2020 |
scummies
|
Roland17(m): 11:09pm On Jan 22, 2020 |
Debroslink: 11:09pm On Jan 22, 2020 |
Lana1: From your mouth? ![]() Your eyes don see wetin I see for world cup 2 years ago. Oya repeat after me... "Ter Stergen is better than De Gea " 1 Like |
Swissh: 11:09pm On Jan 22, 2020 |
Ibime:Parte after Parte chief ![]() ![]() |
BikeMan: 11:09pm On Jan 22, 2020 |
Lana1:You need to ease your pains brag. We all know Burnley did you dirty! https://www.youtube.com/watch?v=X2bENHVXpck |
FergieRaww(m): 11:10pm On Jan 22, 2020 |
Lana1: Give us De Gea .. NO Give us Pogba .. NO abeg make una hol una property well ... suffer no dey tire una |
LegoxMetahuman: 11:11pm On Jan 22, 2020 |
Roland17:
|
Roland17(m): 11:12pm On Jan 22, 2020 |
Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |