NewStats: 3,264,979 , 8,185,261 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 03:09 AM 5v37u6n613r |
Giant African Snails Force US Town Into Quarantine (pic) (82206 Views)
Wealthoptulent(m): 8:25pm On Jul 03, 2022 |
Tooh, why African? AFRICANs KNOWN FOR DESTRUCTION SINCE 19SIXTIPETIPE ![]() 2 Likes 1 Share |
Re: Giant African Snails Force US Town Into Quarantine (pic) by Nobody: 8:26pm On Jul 03, 2022 |
Na Congo meat � dey make them run
|
umbo: 8:26pm On Jul 03, 2022 |
archantina fulica and archantina maginata chief source of escagot in |
OyeofIkoTuN(m): 8:26pm On Jul 03, 2022 |
Normal Igbin..... We dey eat am alot for this way Nigeria.. Infact na our seafood be that with catfish. Lobatan.. 2 Likes |
NwaNimo1(m): 8:26pm On Jul 03, 2022 |
[img]https://giffiles./216/216381.gif[/img]
4 Likes |
Zubaidabta12(m): 8:26pm On Jul 03, 2022 |
Can you please help me secure � a scholarship over there? Totilopussylick: |
ibrutex(m): 8:26pm On Jul 03, 2022 |
Y
|
OlawaleBammie: 8:28pm On Jul 03, 2022 |
Islie:something wey dem suppose dey happy See free meats, boneless meat tori Anabi 4 Likes |
Oxala: 8:28pm On Jul 03, 2022 |
A large plateful of these snails fried, plus two bottles of Budweiser is all I ask
10 Likes |
chukwugoziegi: 8:28pm On Jul 03, 2022 |
Nigerians in Florida should start Peppered snail business fast fast.
1 Like |
Moh247: 8:28pm On Jul 03, 2022 |
See better grilling tins with peper
|
chukwugoziegi: 8:29pm On Jul 03, 2022 |
OlawaleBammie: With chilled drink. Bliss! |
prophetfire: 8:30pm On Jul 03, 2022 |
Islie:. See this mumu people here. I been thinking say Oyibo dem get sense. 2 Likes |
Hotfreezer: 8:31pm On Jul 03, 2022 |
Let them give me visa. I know how to handle them very well.
1 Like |
OlawaleBammie: 8:32pm On Jul 03, 2022 |
Tb222:Ori won ti yi Ori won ti daru 2 Likes |
Sojicool(m): 8:33pm On Jul 03, 2022 |
I eat some yesterday and am still alive Oyinbo no know wetin them they talk 4 Likes |
OlawaleBammie: 8:33pm On Jul 03, 2022 |
Olam09: ![]() ![]() ![]() Did he dump it into the bin?? |
Minajesty18(f): 8:35pm On Jul 03, 2022 |
Totilopussylick: So as yam is crazy expensive |
Ofemmanu1: 8:35pm On Jul 03, 2022 |
Totilopussylick:That's like 1k Naija Naira. Bros, make I enter bush gather em send to ? 2 Likes 1 Share |
timibare(m): 8:38pm On Jul 03, 2022 |
mamaafrik:na ogbomoso the guy dey lol 4 Likes 1 Share |
faithfull18(f): 8:39pm On Jul 03, 2022 |
Kai, my favourite protein.
|
valiju: 8:39pm On Jul 03, 2022 |
I have send you data
Sunisonflex39: |
casppyjay: 8:40pm On Jul 03, 2022 |
Islie:Lol d comments will make Americans question their centre for disease control .., Most Eastern Europeans export snails to as French people prefer snails to chicken it’s one of the most expensive.. 2 Likes 2 Shares |
Majesty33(m): 8:40pm On Jul 03, 2022 |
Better food wet I go u allum, vomit all the nonesense go the body, com use am cook better stew. Very nutrious. Oyibo Wahala too much abeg
2 Likes |
Sunisonflex39(m): 8:40pm On Jul 03, 2022 |
valiju:Thank you let me check |
aribisala0(m): 8:42pm On Jul 03, 2022 |
The snails are used by babalawos in Florida . The White folk do not like this A Supreme Court case upheld the right to use snails in religious rituals in 1993 1 Like |
grandstar(m): 8:42pm On Jul 03, 2022 |
Totilopussylick: I would love to engage in snail, mushrooms and honey farming. There's money to be made. |
sam121(m): 8:42pm On Jul 03, 2022 |
Where are the Igbo guys over there, see better opportunity for exportation of snails to Nigeria. ![]() 1 Like |
czarr(m): 8:43pm On Jul 03, 2022 |
Totilopussylick:I'm thinking of exporting dried peppered snail, would it move over there? |
Trueprophet91: 8:44pm On Jul 03, 2022 |
Islie: ![]() ![]() I see Nigerians in diaspora (especially the Igbos) eat them into extinction! ![]() I see oyinbo people arresting and prosecuting em Nigerians for committing... suicide ![]() ![]() My eyes are seeing and my ears are hearing 1 Like |
Ihatebuhariwith(m): 8:45pm On Jul 03, 2022 |
valiju:abeg send me too bro. 09068993300. Thanks |
A Leopard-Like Creature Killed In A Public School In Lagos (Photos)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |